Nkambe Council wan make wowo driving no dey for new road them

Nkambe Council dong start one big campaign for make people sabi how for use the new Ring Road Number 11 weh ngomna dong taram without wahala.

Nkambe Council

Mayor Musa Shey Nfor with drivers them

For Friday number 1 day for August moon for this year 2025, Lord Mayor Musa Shey Nfor call meeting wey e bring MAG SARL Road Construction Company,  drivers dem and ashaba/benskin/okada people dem together. Dem tok say too much speed, wrong lane driving dong start show for the new road.

Council talk say dem go give one month wey dem go only teach and warn people how for drive well, respect traffic law and protect environment. After that one month, any man wey e no respect go meet up with casingu.



Mayor Musa Shey Nfor talk say the plan na for keep the road fine fine and save people dem life. “If road safe, e good for all man driver, passenger and the whole community,” e talk.

The sensitisation go show why e fine for drive slow, no spoil road, and no cause accident. Dem hope say this one go make transport for Nkambe and all Donga-Mantung Division better, so that the money wey dem spend for the Ring Road no go waste.

By Hilltopvoices Pigdin

Email: hilltopvoicesnewspaper@gmail.com 

Tel: 6 94 71 85 77 

Post a Comment

Previous Post Next Post